Breaking News

Lyrics: Mc T – SUCCESS (audio)


Mc T

Gudboi Yeah!

Dem bi ask me what do I feel
All I want is my name across the boarders of oceans
If u know u know what i mean
I'm that little boi with a broken heart for the culture yeah yeah yeah
Everyday na regular thing
Garri and water don turn to my home Gs
See my pen e don tire for me
Pretty lines but no reply
And d bouncers dem no know me
As a sharp guy I try folo their lead
All I want is some link up
And some fix up
Oga help boiz


You can see it in my eyes
Water carry me go
Carry me go
Mahn dey hustle
Mahn dey try
E see the boi e wan blow
McT I wan blow

Papa papa oo
This hustle is killing my cool
Mama mama oo
This hustle is killing ma cool


The gyal demma come
Na So demma go
No money No love
Success Issa goal
So much pain in my heart
But still I compose
Cos mi fans dem dey hope
Say one dey I go blow
Davido got me feeling like a soldier
Wizkid make me wanna push further
Kiss falz young mayor with burna
Reeky to d banks ycee all dem haters
Mikun gimme vibez yeah
Vinnie brother man yeah
Akin big fan of the nigga
Sister Esther bolaji love d nigga
One time for a nigga mahn (soldier)
Two times if u love McT  (further)
Demma love my sound my sound my sound my sound


 You can see it in my eyes
Water carry me go
Carry me go
Mahn dey hustle
Mahn dey try
E see the boi e wan blow
McT I wan blow

Papa papa oo
This hustle is killing my cool
Mama mama oo
This hustle is killing ma cool



The gyal demma come
Na So demma go
No money No love
Success Issa goal
So much pain in my heart
But still I compose
Cos mi fans dem dey hope
Say one dey I go blow
Davido got me feeling like a soldier
Wizkid make me wanna push further
Kiss falz young mayor with burna
Reeky to d banks ycee all dem haters
Mikun gimme vibez yeah
Vinnie brother man yeah
Akin big fan of the nigga
Sister Esther bolaji love d nigga
One time for a nigga mahn (soldier)
Two times if u love McT  (further)
Demma love my sound my sound my sound my sound

The gyal demma come
Na So demma go                *2
No money No love
Success Issa goal


The gyal demma come
Na So demma go
No money No love
Success Issa goal

Success Issa goal

Fade.

No comments

Disclaimer: Comments on any part of this website are strictly the opinions of this Blog readers/commenters or any anonymous person and do not represent the opinion of GBETU TV.

FOR ADVERTS AND ENQUIRY

Email- gbetufadaka@gmail.com
Call/Whatsapp: +2349074333435