Audio/ Lyrics: KPETE by SKALES - Gbetu Tv @youngskales
KPETE LYRICS
Oh no
Oh yea
Oh no o
It's Ohk
Jay pizzle
Oh no
Calm down now
Come give me what
you've been cooking
I like what you
cooking
Calm down now
Come give me chop
what you cooking
I like what you
cooking
Because your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Go go go
Robo robo robo
robo
Am worth a million
dollar
No be kobo
Wetin I get dem
call am dogo
Anyhow my story go
fit to go
Everyday am riding
solo
Na me take the lead
dem dey follow
Na my music make
dem girls dey kolo now
All the boys dey
use my music shaye now
Calm down now
Come give me what
you've been cooking
I like what you
cooking
Calm down now
Come give me chop
what you cooking
I like what you
cooking
Because your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your kpete
wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Cos I become
friends with obo
Now every girl I
know don dey call Romeo
Even foreigners
they know me o
Am sitting on top I
give God the glory o
Steady popping
champagne o
Cos I feel no more
pain o
God don answer my
prayer ye ye ye ye e
Steady popping
champagne o
Cos I feel no more
pain o
God don answer my
prayer o wo wo wo ye
Calm down now
Come give me what you've
been cooking
I like what you
cooking
Calm down now
Come give me chop
what you cooking
I like what you
cooking
Because your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete wicked
Your kpete your
kpete wicked
Your kpete
wicked
Your kpete your
kpete wicked...
No comments
Disclaimer: Comments on any part of this website are strictly the opinions of this Blog readers/commenters or any anonymous person and do not represent the opinion of GBETU TV.